Download Cashout by YoungChris CBN
The long Anticipated Song Titled cashout by YoungChris CBN is finally out in all Platforms Download and enjoy below .
Also stream & support below
https://audiomack.com/youngchriscbn/song/cash-out
Lyrics
Into: live my life ooo
Chop my life ooo
Yaya Yaya…..
Wowo o Nana na na
Youngchris de here so CBN
Chorus
I de pray I de pray I de pray Baba
Open my way for me
put my enemies to Shame ooo yaya
I de pray I de pray I de pray Baba
Open my way for me
Put my enemies to Shame oooo
Me I wanna chop life (ahaa)
Me I wanna cash out (ahaa)
Me I wanna level up (ahaa)
Make we the turn up (ahaa)
Me I wanna chop life (ahaa)
Me I wanna cash out (ahaa)
Me I wanna level up (ahaa)
Make we the turn up (ahaa)
Hook
Skal
Skal skin la mama
Skal
Skal skal la mama
Skal ooooo
Skal skal la mama
Skal ooo
Skal skal la mama
Skal
Skal skin la mama
Skal
Skal skal la mama
Skal ooooo
Skal skal la mama
Skal oo
Skal skal la mama
Verse 1
Back in the days
When I de sell food for street
Bad man say me no go make am
Bad man say me no go shine
I put it to myself
I accept the challenge (yayaya)
I pray to God make you bless my way make you make the name for yourself
Me I no come here to come county bridge
Me I just de here de work everyday
All I think is about the bag
My phone de ring and mama is calling
If you are not talking about paper shut up money is activated
If you are not talking about mula
Shut up money is activated
Chorus
Me I wanna chop life (ahaa)
Me I wanna cash out (ahaa)
Me I wanna level up (ahaa)
Make we the turn up (ahaa)
Me I wanna chop life (ahaa)
Me I wanna cash out (ahaa)
Me I wanna level up (ahaa)
Make we the turn up (ahaa)
Hook
Skal
Skal skin la mama
Skal
Skal skal la mama
Skal ooooo
Skal skal la mama
Skal ooo
Skal skal la mama
Skal
Skal skin la mama
Skal
Skal skal la mama
Skal ooooo
Skal skal la mama
Skal oo
Skal skal la mama
Verse 2
Me just won live my life
Me no won fight any man
Me just won make money
Flex money
Chop money
Me just won help the poor
Me just won help the need ooo
Me just won help my friends
My family
Hook
Skal
Skal skin la mama
Skal
Skal skal la mama
Skal ooooo
Skal skal la mama
Skal ooo
Skal skal la mama
Skal
Skal skin la mama
Skal
Skal skal la mama
Skal ooooo
Skal skal la mama
Skal oo
Skal skal la mama
Out-throw
Me I wanna live my life oooo
Me I wanna chop this life oooo
Me I wanna flex my life oooo
Me I wanna flex my friends oooo
Live my life oooo
Flex my life oooo
Chop my life oooo
Yaya yayaya